18/08/2026
Remember the last time NEPA took light for 3 days straight, and your freezer full of meat almost spoil?
Meet the 5KVA SRNE Solar System — built for homes wey no dey manage. Fridge, TV, AC, freezer, pumping machine everything go dey run, 24/7 power, rain or shine.
Wetin you dey get:
- 5KW Pure Sine Wave Inverter — clean power, no “wahala” for your appliances
- 5KWh Lithium Battery — dey last, dey save you money long term
- 6 x 600W Bi-Facial Panels — charge fast even when sun no too show face
- 2-Year Warranty — we stand by our work
- Nationwide delivery, free installation for Lagos
Package price: ₦2.980M (down from ₦3.350M) — and you fit pay small-small with Rivy, as low as 30% down spread balance within 3-18 months at a 4% interest rate.
Slots dey finish this month. Stop dey manage generator fuel and NEPA wahala — invest once, enjoy forever.
DM now or call/WhatsApp 07064622841 to lock your slot.